Monday, May 23, 2016

Maga Don pay: United come give Mourihno £4 mila to wait make them sack Van Gaal

Tori don dey shele wey talk say Man U don sack Louis Van gaal come crown Jose Mourihno as their coach. E be like say Man U come pay Jose £4 milla just to sit don dey wait as Man U dey sack Vangaal. This world get as e be. Dem no no Van Gaal win FA Cup?

No comments:

Post a Comment